…E Don Tey… By: Ibe Chiemezie (MEX) Level: 1 (1 votes, average: 5.00 out of 5) Loading... E don tey wey we don dey hear say e go better Say dem go give us light, good road and water E don tey wey dem don dey promise and fail Dem steady dey nack us join cross with nail Continue reading →